• Skip to main content
  • Skip to secondary menu
  • Skip to primary sidebar

COCOGIST

Entertainment At Its Best

  • HOME
  • MUSIC
  • BIOGRAPHY
  • FASHION
  • LIFESTYLE
  • MOVIES
  • BUSINESS
  • About Us
    • Privacy Policy
    • Contact Us
    • Terms And Conditions

Lyrics of Davido – FEM

January 22, 2021 By Coco_pee Leave a Comment

Spread the love

Lyrics of Davido – FEM

Lyrics of Davido - FEM

Lyrics of Davido – FEM

[Intro]
Napji killing this one
Para
Para, ahah

[Verse 1]
E be like you don dey talk too much
Small talk you don dey talk who talk
Fem (Baddest)
Oboy you don dey do too much
Small talk you don dey look who talk
Fem (Ah di baddest)
Person wey dey find the pitty
Omo no dey give me itty bitty
Just call me, you wan know 30BG
You go know 30BG when you see 30BG
(Uh uh uh)
You wey dey find the pitty
Tell odogwu say we like to party
Just call me, you wan know 30BG
You go know 30BG when you see 30BG

[Pre-Chorus]
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh
Make una tell am to call me
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh

[Chorus]
Why them com dey para, para, para?
Para for me
Why everybody com dey para, para, para?
Para for me
Why them com dey para, para, para?
Para for me
Na why 30BG we go para, para, para
Thеm go para for you

[Verse 2]
Before the, bеfore the matter get serious
Before the whole matter gets dangerous
You need to make sure you don’t say too much
‘Cause if you say too much, I fit to run up on you
You see seh I get fans wey dey para gan
You see seh my on G pass G-Wagon
My nigga, I set trends, no Twitter, star
I get men, I no dey gather boys
I dey live my life,

man dey turn am to shoot on sight
When be say na me dey give them life
Them go tell me who dey give them mind,
give them mind
Live my life, man dey turn am to shoot on sight
When be say na me dey give them life
Them go tell me who dey give them mind, give them mind
[Pre-Chorus]
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh
Make una tell am to call me
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh

[Chorus]
Why them com dey para, para, para?
Para for me
Why everybody com dey para, para, para?
Para for me
Para, para, para
Para for me

[Outro]
Napji killing this one

READ ALSO:

Download Wizkid – Smile ft H.E.R (Made in Lagos)

  • Tweet

Filed Under: MUSIC Tagged With: davido 2020, davido fem lyrics, davido holy ground lyrics, davido so crazy lyrics, davido the best lyrics, davido albums, davido best of davido, davido latest song, davido private phone number, davido songs, davido songs 2020, davido wife

Reader Interactions

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Primary Sidebar

Recent Posts

  • 10 Best Red Lipsticks for A Classy Look
  • Download Hollywood Movie; Tempted by Danger
  • Download Hollywood Movie; Shadowland (2021)
  • Download Hollywood Movie; Girl in the Basement (2021)
  • Download Hollywood Movie; Cosmic Sin (2021)
  • Download Nollywood Movie; Beauty And The Beast
  • Download Nollywood Movie; Darling & Felix
  • Download WandaVision Season 1 Episode 1 – 8
  • Lyrics of Ric Hassani – My Only Baby
  • Lyrics of Ric Hassani – Angel ft Nicky Jam
  • Lyrics of Ric Hassani – Thunder Fire You
  • Lyrics of Ric Hassani – My Kind of Woman ft Sauti Sol
  • Lyrics of Ric Hassani – Body Conversation
  • Lyrics of Ric Hassani – Everything
  • Lyrics of Zinoleesky – “Kilofeshe (Remix)” ft. Mayorkun x Busiswa
  • How To Transform Your Mind for Greater Health and Wellbeing
  • Download Hollywood Movie; The Obituary of Tunde Johnson (2021)
  • Download Hollywood Movie; Tom & Jerry (2021)
  • Download Hollywood Movie; Donna (2021)
  • Download Hollywood Movie; Son (2021)
  • Download Nollywood Movie; Nkiru Special
  • Download Nollywood Movie LOVE CYCLE
  • Lyrics of Legendary Styles – ‘Looseguard’ (I see, I saw)
  • Lyrics of Rema – ‘Bounce’
  • Lyrics of Kizz Daniel – ‘Flex’
  • Lyrics of 9ice – “Aranbada”
  • Lyrics of Skales – ‘Kayefi’
  • 5 Stylish Ways To Wear A Leather Jacket
  • Lyrics of Becky G x Burna Boy – “Rotate”
  • Lyrics of Timi Dakolo – Everything (Amen)
  • Lyrics of Banky W – ‘Final Say’
  • 2021’s Biggest Sneaker Trends For Men
  • The 5 Most Stylish Cars In The World Right Now
  • 5 Most Iconic Cars in The World
  • The 3 Major Keys to a Healthy Relationship
  • How to Purify, Detox and Rejuvenate Your Body
  • 4 Eye Exercises That Will Rapidly Improve Your Vision
  • Top Five Foods That Help Reduce Headache
  • Top 8 Adaptogenic Herbs for Reducing Stress and Maintaining Good Health
  • 15 Harmful Chemicals in Cosmetics That Should be Avoided at All Costs
  • Amazing Uses and Health Benefits of Activated Charcoal Powder
  • 5 Ways To Make Your Clothes Last Longer
  • The Most Stylish Jewelry Brands For Men
  • All You Need To Know About Blockchain Technology
  • Tom Welling Age Biography & Net worth
  • David Ali Rashed Age Biography & Net worth
  • Lyrics of Lil Tjay & 6LACK – ‘Calling My Phone’
  • Lyrics of Cardi B – ‘Up’
  • Lyrics of Ariana Grande – ‘Shut Up’
  • Lyrics of Ariana Grande – ‘Worst Behavior’
  • Download Hollywood Movie The Point of No Return (The Eastern Front)
  • Download Hollywood Movie RAGE (2021)
  • Rachael Harris Age Biography & Net worth
  • Oliver Masucci Age Biography & Net worth
  • Eve Hewson Age Biography & Net worth
  • Melika Foroutan Age Biography & Net worth
  • Simona Brown Age Biography & Net worth
  • Nichola Burley Age Biography & Net worth
  • Georgie Glen Age Biography & Net worth
  • Download Korean Movie The Swordsman (2020)

COCOGIST Copyright (c) 2020. All rights reserved. | Privacy Policy. | About Us | Home